fbpx
May 3, 2024

U.S.A don return another $20.6m Abacha Loot

0
abacha-loot-assets-

Di DoJ for inside one statement on Thursday, November 17, 2022, yarn say di transfer of funds dey in accordance with di August 23 agreement between di governments to return assets wey di United States forfeit and dem dey traceable to kleptocracy of di former Nigerian dictator. Di assets wey dem forfeit represent corrupt money wey dem get illegally during and after di military regime of General Abacha, wey kon be di head of state for Nigeria through a military coup on Nov. 17, 1993,” na wetin di statement read be that.

Di $20,637,622.27 mark small reduction from di $23m wey dem announce for August because of exchange rate fluctuations between British pounds sterling and US dollars. Di funds wey dey controlled by this agreement go help finance di Second Niger Bridge, di Lagos-Ibadan Expressway, and di Abuja-Kano road – na investments wey go benefit di citizens.
This tori full ground, you fit go read am find out more of wetin di tori dey talk…READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *