fbpx
May 18, 2024

Comedian, Lepacious Bose celebrate 50th birthday with stunning photos

lepacious-bose-clock-50-today

Ace Nigerian comedian Lepacious Bose clock 50 today, April 15, and she dey celebrate di milestone in style.

Di popular comedian and actress, wey dey known for her funny personality, take to social media to share some stunning photos of herself to mark di occasion.

Inside di photos, Lepacious Bose fine well well with di range of outfits wey showed off her sense of style.

FOR MORE NEWS: “I wish I can slap you” – Tonto Dikeh don drag unknown married friend

As share di photos, she expressed gratitude to God for di great things wey hin don do for her life

“To God be the Glory great things he has done!!!! The view looks great from the 5th floor!” She captioned the photos.

“OMG!!! Am already 50 in Mauritius and still 49+ in Nigeria 😂😂😂😂💃🏽💃🏽💃🏽 It’s wonderful knowing I can count down twice hehehehehe. This is fifty, fabulous and blessed!” Na wetin she tok be dat.

You fit go read di tori, see Lepacious Bose photos as she clock 50 …READ MORE