fbpx
April 24, 2024

Make una collect una PVC – Pastor Paul Enenche tasks Nigerians

0
Pastor-Paul-Enenche

As the 2023 general elections dey come ,Senior Pastor of the Dunamis International Gospel Centre, DIGC, worldwide, Dr. Pastor Paul Enenche, don task Nigerians with why dem need to go collect their Permanent Voters Card, PVC.

Enenche for video say Nigeria dey for junction of a complete change.

YOU STILL FIT ENJOY: Sylva yarn say e dey sure for Tinubu say hin go win presidential poll

Pastor Paul Enenche talk say as we dey pray, trust and believe God for better Nigeria, even as we dey talk about change an we dey shout or change, all of the things wey we dey do go mean anything if we no take action when action dey needed.

Hin still encourage Nigerians wey don register make dem go collect their permanent voter’s card.

Na inside Vanguard this tori dey. CLICK HERE make you go see the remaining tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *