fbpx
April 16, 2024

Make una elect leaders wey go make difference for una life – Tinubu to Nigerians

0
Tinubu.

The APC presidential candidate Tinubu don tell Nigerians say the leader wey make dem elect na the one wey go dey commited and go make sure say the difference wey people want go show for dia life.

Tinubu talk am when hin dey call for prayers for peaceful, free, and fair elections for 2023.

APC no get any legal valid candidates ―PDP

Tinubu even asked Muslim Ummah and others make dem pray make Nigeria overcome present challenges.

Na wetin dey part of the statement be this: “Governments at all levels must immediately extend relief materials to them, take efforts to mitigate the effects of the disaster and initiate measures against future occurrence.

You fit CLICK HERE go read more of this tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *