fbpx
April 20, 2024

Sylva yarn say e dey sure for Tinubu say hin go win presidential poll

0
Sylva-talk-say-Tinubu-go-win-2023-election-

Sylva, wey be the Leader of the APC for Bayelsa, talk am when the National Vice Chairman (South-South) of the party, Chief Victor Giadom, and other top national executives meet with the leadership and stakeholders of the APC for Yenagoa, the state capital.

Minister of State for Petroleum Resources Timipre Sylva na hin talk say the presidential candidate of the All Progressives Congress (APC), Asiwaju Bola Tinubu,go win the 2023 poll.

Make una elect leaders wey go make difference for una life – Tinubu to Nigerians

Hin even predict say na APC go takeover Bayelsa and other Southsouth States.

The former Governor talk say APC na bigfamily and na dem go determine how far dem fit go. Hin talk say dem get the muscle and capacity to deliver, and na why hin call this campaign, ‘Operation Take Over’.

You fit CLICK HERE go enjoy more of this tori for The Nation.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *