fbpx
April 26, 2024

Lagos Anglican Bishop Olumakaiye don kpai for 53

0
Anglican-Archbishop

Di Archbishop of Lagos Province, Anglican Communion and Bishop of Lagos Diocese, Most Reverend Humphrey Olumakaiye don kpai. Di cleric die at di age of 53.

Dem announce this update for statement wey dey co-signed by di Synod Secretary, Ven. ‘Segun Ladeinde; and di Chancellor, Justice Adedayo Oyebanji on Monday.

Di cleric, Olumakaiye dey born on January 28, 1969. Dem elect am for translation for di Diocese of Lagos on February 6, 2018, and dem enthroned am as the eighth Bishop of Lagos on Monday, July 30, 2018, for di  Cathedral Church of Christ, Marina, Lagos.

YOU GO LIKE READ: 11 Ways to maintain a healthy lifestyle

On September 25, 2021,he kon be di Archbishop of di Province of Lagos and di official day wey dem enthrone am na November 7, 2021, for di Cathedral Church of di Advent, Gwarimpa.

Di full tori dey inside Vanguard…click here make you find out more…READ MORE

For more news: Accident happun,13 Pipol Kpai,1 survive for Enugu

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *