fbpx
April 20, 2024

Man-city do thanks-giving as dem escape Newcastle Wahala, draw 3-3

0

Man-city manage escape Newcastle wahala over the weekend as dem nearly fall yakata for Newcastle hand. Man-city wey be reigning champion for English premier league start the 2022-2023 season well as them win their first two match, but Newcastle nearly carry city do yeye as dem lead 3-1 before city arrange two more goals to the level up.

Gundogan sharperly throw one inside the net not too long wey the match starts for St James’ Park through before Miguel Almiron kon levelled up with a goal awarded after a VAR check whether the goal dey correct or foul may may ojoro for no dey.

You fit still read this article: How to make money online in Nigeria (2022)

Before City know wetin dey happen, Callum Wilson tear city net, Kieran Trippier’s join am with a powerful free-kick making it 3-1. Man-city later realized say e go better make them share point than to carry three points give Newcastle. Haaland, Silva papapa arrange two goals to back inside Newcastle net to make am 3-3. The full tori tanda berekete inside punch online, click the read more READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *