fbpx
May 5, 2024

EPL: I no see fire for dia belly – Yorke tell two Manchester United players go leave club

manchester-united-players-go-leave-club

Former Manchester United striker, Dwight Yorke don suggest to Anthony Martial and Jadon Sancho to leave Old Trafford for another club, hin insist say hin no fit see fire for dia belly, so as e be Manchester United players go leave club.

Yorke tok dis one as hin question Martial and Sancho desire and ability to impact games for Man United.

Both Martial and Sancho don struggle well well for Man United this season.

Sancho follow contributed just six goals and two assists for 38 games across competitions, while Martial don feature for just 27 games across competitions, contributing eight goals and three assists.

 

FOR MORE NEWS: No cause for alarm, my inauguration ongoing as planned – Otti

 

Yorke been tell Lordping say hin get five players to use as substitutions, but hin no see fire for di belle of players like Jadon Sancho and Anthony Martial.

Also, hin add say Sancho find am very difficult to live up to di standards wey set. Di British media build am up to be a way better player than him. Sancho dey lack pace and belief for hin ability.

You fit go read di tori see why Manchester United players go leave dia club…READ MORE