fbpx
April 27, 2024

I need pikin wey go take over my money– Bobrisky dey search for surrogate mother

0
bobrisky

Controversial Nigerian transgender woman and socialite, Okuneye Idris Olanrewaju, wey dey popularly known as Bobrisky, don announce say hin need pikin wey go take over hin wealth.

As hin dey call any beautiful girl for United States or the United Kingdom wey dey interested in becoming surrogate mother, the socialite note the reason say make hin first child come as a girl.

Bobrisky, for one post on social media, yarn say girl pikin go understand am better.

YOU STILL FIT ENJOY: National electricity Grid don Crash To Zero Megawatts, 7th Time In 2022

Na like this hin take take am “A girl child remains the best and tender-hearted. Well, I don’t have problems with a boy child, it’s just that I have so many explanations to make to him on why I ended up being a woman, but you see a girl child, they are easy, no too much explanation she will understand me.”

You fit CLICK HERE read more of the tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *