fbpx
May 5, 2024

Paris Saint-Germain give Kylian Mbappe two-week ultimatum to sign new contract

mbappe-must-sign-new-contract

Paris Saint-Germain don tell Kylian Mbappe say hin must sign new contract if he wan stay for Paris Saint-Germain.

According to PSG president Nasser Al-Khelaifi, di club no go allow di superstar France striker to walk away on a free transfer in 12 months’ time.

Mbappe, wey dey long linked with Liverpool and Real Madrid in recent years, recently tell di club say hin no go trigger di one-year extension for hin contract.

That on means say di top goalscorer for di 2022 World Cup go be free agent next summer unless PSG cash in on hin services.

Speaking at a press conference to introduce Luis Enrique as di club new manager following di sack sacking of Christophe Galtier, Al-Khelaifi  tell di reporters say dem want make Mbappe stay” but hin no fit leave for free”.

 

FOR MORE NEWS: Na dangerous ID!OT Dey White House – Trump mock Biden

 

“We want him to stay but he can’t leave for free,” Al-Khelaifi told reporters.

Hin tok say na dia oral agreement and he bin express am publicly inside interview. So e no dey debatable. And hin bin dey really shocked to learn say hin bin wan leave for free.

Al-Khelaifi later add say na why hin don decide next week, or at most in two weeks. And if Mbappe no wan sign new contract, di door dey open.

You fit go read di tori, as dem tok say Mbappe must sign new contract…READ MORE