fbpx
May 8, 2024

Messi vs Ronaldo: No let World Cup change your mind – Redknapp don pick hin GOAT

Redknapp-Messi-vs-Ronaldo

Former Premier League star Jamie Redknapp don reveal hin choice of di greatest footballer for di world, between Lionel Messi and Cristiano Ronaldo.

To am, as Messi win di FIFA World Cup, e no suppose change di minds of those wey believe say di Portugal international Ronaldo na hin good pass.

Di former Liverpool star yarn say Messi na di  best.

FOR MORE NEWS: Fernandes dey avoid Ronaldo, only Pepe dey get along with am for Portugal squad – Marius Niculae

Plenty pipo believe say as hin win di World Cup, Messi dey separated from Ronaldo wey neva win di trophy wey all di players dey eye.

Upon say hin no win di trophy, plenty pipo still see di Portuguese as di greatest player ever.

You go like go read di full tori…READ MORE