fbpx
March 19, 2024

Chelsea: I’m not going to achieve my goals – Mason Mount don make honest confession

mount-make-honest-confession-hin-admit-say-dis-season-dey-tough-

Chelsea midfielder, Mason Mount, don admit say hin no go achieve di goals wey hin set before di start of di 2022/23 season. Also, Mason Mount admit say dis season dey tough for am as a Chelsea player.

Di England international before na key component of Chelsea sides under di management of Frank Lampard and Thomas Tuchel.

But hin neva feature with important role under manager Graham Potter since hin appointment last September.

FOR MORE NEWS: Nigeria ask Ireland support on security

Apart from hin struggles to find form and consistency, di 24-year-old dey for deep arguement in a stand-off over an extension to hin current contract for Chelsea, wey go expire next year.

“It’s been tough and I think you learn a lot from a season like this and you can grow a lot. Maybe I am not going to achieve the goals I set at the beginning of this year,” Na wetin Mount tell Matchesfashion. be dat.

You fit go read di tori as Mason admit to tough season…READ MORE