fbpx
March 29, 2024

MTN go offer 365,000 smartphones through financing scheme

0
MTN-new-logo-

MTN Nigeria Communication Plc wan give up to 365,000 Nigerians access to smartphones by 2023.

The telecommunication firm go achieve this goal through the device financing partnership with Intelligra. This partnership go give people the opportunity to get smartphones with “a buy now, pay later” option.

According to the Alliance for Affordable Internet, only about 44 per cent of Nigerians na hin get access to smartphones. Smartphones dey give people gateway enter digital world, but with the high price wey dem take dey sell am, plenty Nigerians no fit buy am.

YOU STILL FIT ENJOY: Nigerian business and economy don lose over N1trn in two weeks to flood – Expert

As dem dey talk for the launch event, the Chief Marketing Officer, MTN Nigeria, Adia Sowho, yarn say, “Smartphones don be computer for plenty Nigerians today.

You fit CLICK HERE enter Punch go read the remaining tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *