fbpx
April 18, 2024

Nigerian business and economy don lose over N1trn in two weeks to flood – Expert

0
Jigawa-flood.

Flood for some parts of Nigeria don make plenty business get K-Leg. Direct connection dey between flood and survival of business.

The Nigerian economy and business don lose over N1trillion inside two weeks because of the wahala wey flood dey cause, na one  expert yarn this one.

Kogi, Benue, Anambra, Niger, Nasarawa and other states for Nigeria na hin the flood affect well well.

YOU STILL FIT RWEAD: Make una dey expect serious rain and Riverine Flooding,  NiMet don update North-Central, Southern States

Plenty house don enter ground, big pieces of dry land no dey again, over 80 lives don go and 600,000 persons no get place to stay again according to the National Emergency Management Agency (NEMA).

The flood wahala for the Lokoja-Abuja federal highway don cause serious pain and suffer for people wey dey travel. Trucks wey dey supply food items from the South to North and North to South don hang for road.

Governor of Kogi State, Yayaha Bello yarn say the flood wahala be like hell disaster.

You fit CLICK HERE read more of this tori.

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *