fbpx
April 19, 2024

My friend bin wan kill me – Harrysong

0
Harrysong.

Nigerian singer, Harrison Tare Okiri, wey dey known as Harrysong don reveal say most of the friendships for the music industry na fake and na for selfish gains.

The singer reveal this matter when dem dey do the Frankly Speaking podcast wey dey hosted by media personalities, Nedu, Husband Material, Toun, and Naomi.

Tips to Maintain a Good Relationship with Your Customers

For the podcast series wey dem title “Friendship in Industry: Genuine or for Selfish Gain”, the music star bin get plenty matter wey he wan yarn. Hin talk say most friendships for the music industry na for selfish interests and gains.

According to Harrysong the 41-year-old singer, he say 90 percent of the friendships for the industry na fake and plenty people dey wey others fit think say na hin friends but dem no be hin friends.

You fit CLICK HERE go read the remaining tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *