fbpx
March 28, 2024

Give us power make we stop nakedness for big brother Naija– Agency dey beg lawmakers

0
Olusegun-Runsewe.

The Director-General of the National Council for Arts and Culture, Segun Runsewe, don ask the House of Representatives make dem give hin council power so that dem go meet the people wey dey organize Big Brother Nigeria because of nakedness wey dem dey show for reality TV show.

My friend bin wan kill me – Harrysong

Na on Tuesday Runsewe make the call as hin appear for ad hoc committee wey dey investigate the duplication of ministries, departments and agencies.

He yarn as the nakedness wey the organizers dey display for dia show, dey against the culture of Nigeria.

You fit CLICK HERE read more of the tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *