fbpx
April 20, 2024

Na like this flood for Lokoja-Abuja highway cause fuel scarcity and queue

0
Fuel-scarcity.

The situation of this fuel scarcity for Lokoja don make plenty  passengers just dey, dem no even fit comot because motor no dey wey go carry dem go the place wey dem wan go.

The information wey dey ground be say the fuel scarcity wey don start for Abuja na because of the serious traffic wey dey the Lokoja-Abuja road for Kogi State.

Lagos State: If your house dey near water, no sleep close eyes

Another thing wey we dey see so be say fuel scarcity don make people dey stand for long queues for filling stations across Abuja.

Public drivers and people wey dey use dia cars for dia personal use for the Federal Capital Territory, FCT, don dey lament because of fuel scarcity across the capital city wey don start again.

You fit CLICK HERE go read for of this tori

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *