fbpx
May 18, 2024

God create men to cheat – Samklef

Samklef-yarn-say-na-nature-of-men-to-cheat

Veteran Nigerian singer and producer, Samuel Oguachuba, aka Samklef, don tok say na nature of men to cheat on dia spouses.

He tok dis one inside recent chat with ace-media personality Daddy Freeze.

Also, hin yarn say Nigerians dey too emotional when e come to di topic of cheating. Hin stress say na normal thing for men to cheat, including clerics.

 

FOR MORE NEWS: ‘Devil is a liar’ – Banky W don respond to allegations wey tok say hin cheat on hin wife, Adesua

 

D‘Molowo Noni’ crooner make reference to great biblical polygamous men like Abraham, David and Solomon.

Samklef yarn say Nigerians dey too emotional. Also, hin tok say we too dey react with emotions. We dey do bad things, but we dey cover am.

“Nigerians should stop idolizing some people’s lives. Let people be. Pastors, Imams… Who doesn’t cheat? Na God create us to cheat.” Na wetin hin tok be dat.

You fit go read di tori as Samklef tok say na nature of men to cheat …READ MORE