fbpx
May 5, 2024

NAF jet don bomb IPOB hideouts

naf-jets-destroy-ipob-hideouts

Di Nigerian Air Force fighter, NAF jets under di air component of Operation Udo Ka II, on Tuesday, destroy di armouries and hideouts of IPOB, Indigenous People of Biafra combatants for Anambra and Imo states.

According to statement on Wednesday by di NAF spokesperson, Air Commodore Edward Gabkwet, di air operations execute wetin dem plan to do following intelligence report wey tok say di fighters don conclude dia plans to release trouble for di residents and other states for di region.

 

FOR MORE NEWS: Oshodi-Apapa: You no fit evict us, truck drivers, touts dare Sanwo-Olu

 

Hin yarn say di fighter jets conduct air strikes on the IPOB fighters’ enclaves in Mother Valley Orsumughu wey dey Nnewi South Local Government Area of Anambra State and for Aku Ihube for Okigwe Local Government Area of Imo State.

Also, hin tok say di locations were dem bomb na I’m dem consider ad dia armouries.

You fit go read di tori…READ MORE