fbpx
April 23, 2024

Naija need leaders wey dey prepared, no be person like Buhari – NEF spokesman

0
Dr.-Hakeem-Baba-Ahmed-

Dr Hakeem Baba-Ahmed talk hin mind as hin talk say, The question wey dem ask be say Nigeria be 62 now, but shey the country dey wey e suppose  dey? By now Nigeria don suppose dey run as one of the biggest country. N since 1960 Naija missed road and since that that, Naija still dey miss road. E get plenty opportunity wey Naija don lose and Naija dey always follow the road wey no good.

Because of all this kata kata, Naija  don face the things wey some other countries fit no survive but we go dey thank God for the strength wey hin give Naija.

YOU STILL FIT ENJOY: Na Wetin I go do be this if dem elect me as President — Peter Obi

Every wahala wey dey ground get where e dey come from and as Nigerians, we need to make sure say we find solution to the problems.

The National Director of Publicity and Advocacy of the Northern Elders Forum, Dr Hakeem Baba-Ahmed, na hin dey  share with GODFREY GEORGE hin thoughts about Nigeria at 62, insecurity for the country and other national issues

You fit enjoy more of the tori, CLICK HERE make you see the latest gist.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *