fbpx
May 18, 2024

Confusion as NERC continue to review electricity tariff

nerc-review-electricity-tariff

Barely three days to di July 1, 2023 proposed electricity tariff review by NERC, di nation don enter confusion as consumers await official directive.

Checks by Vanguard show say di Nigerian Electricity Regulatory Commission, NERC neva complete work on di proposed review.

 

FOR MORE NEWS: Cardi B break silence on cheating allegations

 

A competent source for di organisation, wey confirm di planned review, yarn say na mandatory thing hin don do. Also, hin tok say e go dey done once dem complete di  process.”

More details to come.

You fit go see di tori as NERC review electricity tariff…READ MORE