fbpx
May 18, 2024

Cardi B break silence on cheating allegations

cardi-b-cheating-allegations

Rapper Cardi B, on Monday, don respond to di claims of cheating allegations wey tok say she cheat on her husband, Offset.

For inside post wey dey deleted for Instagram now, di Migos rapper accuse hin wife of being unfaithful.

“My wife f*cked a Ni*on me gang yall ni* know how I come”, na wetin di post read be dat.

Cardi B, however, host Twitter Spaces to clear di air.

“Listen. Don’t pay attention to that countryman y’all.” Na wetin she tok be dat on top twitter space.

 

FOR MORE NEWS: Ex-SDP Presidential Candidate Caution Tinubu On Essential Commodities’ Cost

 

She yarn say make pipo no pay attention to dat countryman.

Offset and Cardi B bin do secret wedding in 2017 and three months later sex tape of him with another woman leak online.

According to report, hin don cheat on her at least twice, and dat one lead Cardi to file for divorce before hin go back together with Offset. Also, dem share two children, a four-year-old girl named Kulture and one infant boy, Wave.

You fit go read di tori of Cardi B cheating allegations…READ MORE