fbpx
May 9, 2024

Neymar dey one goal away from overtaking Pele as Brazil all-time top scorer

neymar-jr-to-overtake-pele

Neymar Jr need to score one more goal to overtake Pele as Brazil all-time leading scorer.

As things stand, di forward, wey sign Al-Hilal dis summer, dey di same level with him legendary compatriot on 77 goals.

E remain small make Neymar find goal number 78 and overtake di three-time World Cup winner Pele.

That historic strike fit dey recorded in 2026 World Cup qualifier against Bolivia, while Brazil follow face Peru next Tuesday.

E dey hard to know wetin di record means, but e mean a lot.

Neymar ahead of di fixtures yarn say no body bin ever think say dem go overcoming am. Hin tok say na something wey dem go respond to after hin don achieve am.

You fit go read di tori, e remain small for Neymar Jr to overtake Pele…READ MORE