fbpx
May 8, 2024

PEPT: Tell us weda you pay bribe to reclaim mandate as Anambra governor – Wike slam Obi

nyesom-wike-blast-peter-obi

Di former Governor of Rivers State, Nyesom Wike don blast Mr Peter Obi for rejecting di presidential election tribunal judgement.

Wike yarn say make Obi tell di whole world weda hin pay bribe to reclaim hin mandate for court when dem remove am governor of Anambra State.

Di former Rivers chief executive tok on top Channels TV after di Labour Party, LP, presidential candidate reject di ruling of di Presidential Election Petition Tribunal wey support di victory of Bola Tinubu.

 

FOR MORE NEWS: Akeredolu Don Return From Germany

 

Both Peter Obi and di Peoples Democratic Party, PDP’s standard bearer, Atiku Abubakar, don reject di court judgment and dem don announce dia decision to further seek justice for Supreme Court.

You fit go read di tori see why Wike blast Peter Obi…READ MORE