fbpx
April 26, 2024

NFF Must Pay Me My Money With Interest – Who Talk Am?- Rohr

0

Di Former Super Eagles coach, Gernot Rohr, don talk say di join body of Nigeria Football Federation must to pay am di salary wey dem dey owe am with interest along with di current dollar rate as dem no pay am him money on time.

Remember say dem sack di Franco-German Eagles gaffer last December, as super eagles no too do well for di three-time African champions.

YOU FIT LIKE TO READ: Tinubu Commot Eyes For  Lawal’s Threat, Focus On Him Campaign 

Di NFF try to to pay his salary but water pass gari  until di end of him contract, which supposed to don in December, Rohr, wey be di Eagles’ longest-serving coach carry di mata go world football join body FIFA, asking  for  £1m for breach of contract “without just cause” but FIFA reduce and cut am to $377,879.46 (N155m as of December 2021 and N157m at the current official dollar to naira rate). WE KNOW SAY YOU GO WAN SHOOK EYES FOR DI TORI TOO! READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *