fbpx
April 19, 2024

Tobi AmAmusan Don Do Am Again As She Win 100m Hurdles Gold

0

Nigeria’s Tobi Amusan don do am again as she carry another gold medal for di women’s 100m hurdles for di 2022 Commonwealth Games wey dem dey do for Birmingham in United Kingdom.

Dis fine black girl wey don turn world champion tanda defend her title for di Alexander Stadium on Sunday for di women’s 100m hurdles final.

YOU FIT LIKE TO READ: Kim Kardashian Don Chop Breakfast

Amusan sharperly run a games record of 12.30s, setting other records for di huddle game wey make her di first world champion to win gold and di first Nigerian runner to do the same.

Dis Ijebu Pikin na one of di favourites to get di gold for di game after her brilliant performance for di World Athletics Championships wey dem do for Oregon, United States, where she break plenti records to win Nigeria’s first gold for di World Championships.

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *