fbpx
May 18, 2024

Nigeria Air go start full Operation in October

nigeria-air-go-start-operation

Some signs dey show say Nigeria Air, di new national carrier, go start operation in October.

According to report, Mesfin Tasew, di CEO of Ethiopian Airlines, confirm di news inside interview with Bloomberg TV.

Di controversy wey surround di launch of di airline by di previous administration of former President Muhammadu Buhari dey present during di development.

Remember say in May 2023, 48 hours before di conclusion of di administration, Nigeria previous aviation minister Hadi Sirika launch di Air carrier with aircraft.

 

FOR MORE NEWS: Coup: Tinubu don order di close down of Nigeria Land Borders against Niger

 

However, Tasew tok for di interview say di airline go launch operations with six narrow-body aircraft and two wide-body aircraft.

Di main goal na to give Nigeria access to  airline. Also, management agreement go exist for Ethiopian Airlines. Ethiopian Airlines go effectively run di airline to achieve success.

Nigeria Air go soon start operation, you fit go read di tori…READ MORE