fbpx
April 26, 2024

Nigerian Army don launch Operation Golden Dawn II for Imo

0

Di Nigerian Army on Thursday, don launch Operation Golden Dawnvfor Imo state in order to checkmate security matter for di state

Speaking for di event at Orsu di Commander, 34 Artillery Brigade, Nigerian Army, Brig.-Gen. Sani Suleiman,tok say di exercise go last till Jan. 4, 2023.

U FIT ALSO READ Police don arrest 10 pipol wen dey produce gun,for Delta state. 

Suleiman tok say Nigerian Army go continued to conduct internal security operations and exercises to combat criminal activities for di country.

The commander tok say di exercise dey in line with di directive of the army headquarters,

Him tok say di reason why Orlu was selected na becos of security challenges for di state

“him tok say dem go mount Roadblocks for where wen dey necessary

All dis na to create peaceful environment for di pipol to work freely.
Gov.Hope Uzodimma, na him flag-off di ⁰exercise.

Hin con urged Imo indigenes and residents alike to cooperate with dem

To read di full tori CLICKHERE

.

 

 

 

.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *