fbpx
July 27, 2024

Police don arrest 10 pipol wen dey produce gun,for Delta state.

0

Police operatives, yesterday, don arrest one 58-year- old gunrunner and nine others for Agba quarters, Emuhu Community,for Ika North-East Local Council of di state.

The Command’s spokesperson, Bright Edafe, wen confirm di incident, tok say di suspected ringleader,Peter Okolie and hin gang specialises in di making of local guns, and other arms.

U FIT ALSO READ Dollar crisis: EFCC dey plan serious raid for forex dealers

On Monday, SACU commander, Christopher Igbaji, raided dia hideout in Emuhu Community,

During dis raiding, 42 locally made single barrel guns, six double barrel guns, three pump action guns, two filing machines was recover

.Police pipol don detain di ringleader, and hin men, dem dey inside like dis like dis and investigation dey go on.

.To read di full tori CLICKHERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *