fbpx
April 16, 2024

Nigerians dey live inside economic hell, na wetin CAN talk.

0
Buhari-on-prices-of-foodstuff.j

According to the association, the weak economy don throway millions of Nigerians enter inside serious poverty and hunger, e don bad so tey Nigerians no fit even afford one square meal per day.

The religious body don talk as the the matter take worry dem too, Dem yarn say the people wey no manage the economy well dey use the hunger wey dey land as a weapon for 2023 general election wey dey come so.

End-EFCC-Protest-for-Delta: Three-person don kpai, 20 trucks burn down for Ughelli

The Christian Association of Nigeria for the 19 northern states and the Federal Capital Territory, Abuja, on Thursday, yarn say Nigerians dey live for hell because of the bad economy wey dey under the current administration of the All Progressives Congress.

You fit CLICK HERE enter Punch go read the remaining tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *