fbpx
April 19, 2024

Nigerians no go regret if dem elect Tinubu – Senator Nnamani, Nwoye

0
Tinubu.

Major stakeholders of di All Progressives Congress, APC, for Enugu State, gather on Saturday for di Coal City capital drumming support for di party presidential candidate, Bola Ahmed Tinubu.

Di event na di official inauguration of di Enugu State local government Independent Campaign Council, ICC, for Tinubu-Shettima presidential campaign.

YOU GO LIKE READ: Importance Of Financial Management: How to Make the Most of Your Money [in 2022]

Di pipo wey dey there na ex-Senate President, Senator Ken Nnamani, immediate past Chairman of di APC for Enugu State, Dr. Ben Nwoye, and a veteran politician, Gbazuagu Nweke Gbazuagu, wey dey known as (GNG).

Dem advise Enugu and di nation electorate make dem vote for Tinubu and hin running mate, Senator Shettima Kashim, announce say hin get all wetin e take to carry Nigeria go di expected destination.

This tori dey inside Daily Post…READ MORE

For more news: Importance Of Financial Management: How to Make the Most of Your Money [in 2022]

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *