fbpx
April 25, 2024

Nigeria elections: We no get candidate wey we like, political party – US

0
US-preferred-candidate

Di United States, US, government yarn say dem no get choice among candidates wey dey contest for di 2023 election.

Di US government still talk say dem no get political party wey dem chose for di 2023 elections for Nigeria.

YOU GO LIKE READ: Online Marketing Guides for Pharmacists

Will Stevens, di Consul General for di US Mission for Lagos, Yarn say dem only dey interested in making sure say di wishes of Nigerians come to pass. Di wish na credible, transparent, and peaceful elections.

Stevens talk this one for di International Anti-Corruption Day event wey dey organized by di Consulate in partnership with BudgIT for weekend.

According to Stevens: “Focusing on di upcoming elections for Nigeria, di United States no get preferred candidate or party for di upcoming election.

This tori dey inside DailyPost…READ MORE

For more news: 2023: APC fit win di election on one condition —Buhari

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *