fbpx
April 24, 2024

Nnamdi Kanu health condition don worse, dem diagnose am with fresh ailment for detention – Lawyer

0
Nnamdi-kanu-sad-

Ifeanyi Ejiofor, wey be counsel to the detained leader of the proscribed Indigenous People of Biafra, Nnamdi Kanu, don yarn say hin don dey diagnosed with gastrointestinal disorder.

For one on statement on Monday, Ejiofor the sickness start with heartburn wey no wan stop wey this Biafra leader bin don experience before.

According to the lawyer, upon say Justice Binta Nyako of a Federal High Court for Abuja don give order say make dem allow the Nnamdi Kanu go receive serious medical attention, the Department of State Services, DSS dey do the opposite.

YOU FIT LIKE THIS ARTICLE: A healthy lifestyle practices

Hin raise the alarm after hin visit the IPOB leader for the DSS Headquarters wey dey Abuja on Monday.

Na like this hin yarn the grammar for dem “Presently, Onyendu is experiencing gastrointestinal disorder, which requires regular intake of antacid and other availing medical solutions, following persistent heartburn.

Make you CLICK HERE rush enter DAILPOST go enjoy the full tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *