fbpx
April 25, 2024

Flood don Destroy Rice Farms For Taraba, Farmers Dey Cry For Help

0
Taraba-Rice-Farm-

Flood don destroy  large expanse of rice farms for five local government areas inside Taraba State e cover more than 250 kilometres on boundaries…

The findings wey dem do, show say the areas wey dey affected na the hub of rice production and 90 per cent of rice farms wey dey that location for the two sides of the river Benue dey destroyed by flood.

The affected local government areas na Karim Lamido, Ardo Kola, Lau, Gassol and Ibbi.

YOU STILL FIT ENJOY: Jigawa Flood: People wey kpai reach 92 as governor travel for holiday

One farmer for Kwatan Nanido, Adamu Saidu, tell Daily Trust say hin planted seven bags of rice seed and e bin dey expect to harvest more than 1,000 of paddy rice but more than 85 per cent of hin farm dey destroyed by flood.

Another farmer, Rita John, yarn say she collect  loan of N400,000 from one of the rice processing companies to take  plant rice and hope say she go pay with paddy rice when  e reach time to harvest but her hope of paying the loan don lost because of the flood.

She dey beg the federal and Taraba State governments make dem help farmers wey the flood affect for the state.

You fit CLICK HERE enter Daily Trust go read the full tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *