fbpx
May 18, 2024

NNL draw go hold on Tuesday

nnl-draw-go-hold-on-tuesday

Di draw wey dem postpone for di Nigeria National League, NNL, go hold on Tuesday, February 28.

Also di draw ceremony go hold for di NNL secretariat for Abuja by 11 in di morning.

Dem yarn say dem go do am virtually, also clubs dey expected to join via Zoom link available only to teams wey don comply with di registration formalities.

FOR MORE NEWS: Popular Okada rider, Donatus Mathew, don win House of Representatives seat with Labour Party

Also, di NNL don already adopt format for di 2023 season.

There go be Southern and Northern Conference.

Di new season go start on Friday, March 3rd, for designated centres. Also, di update be say NNL draw go hold on Tuesday

You fit go read di full tori…READ MORE