fbpx
April 29, 2024

NNPC dey dig oil for Niger, Borno –Report

NNPC-Crude-Oil

Di Nigerian National Petroleum Company Limited dey dig for crude oil for more locations across di north, after dem discover di commodity for Bauchi and Gombe states.

NNPC say dem dey take coordinated steps for more frontier exploration for di region, as part of measures to shore up di country oil output and reserves.

Di company drop this update for document wey TheCable see for di frontier exploration services activities of di NNPC from 2020 to 2022.

FOR MORE NEWS: EU Don Offer $3.4mn Solar Grid Facility For 76,000 Beneficiaries For Nigeria

Di document outline some prospective states where dem expect to discover oil by the NNPC including Niger, Nasarawa, Sokoto, Borno, Yobe, Adamawa, Bauchi, and Gombe.

Beyond di North, di Anambra basin bin dey listed as another area where di NNPC dey strive to find more oil.

Prospecting na di first stage to discover oil and gas field, under seismic surveys.

You go like go rad di full tori…READ MORE