fbpx
May 4, 2024

NNPC No Go Block Oil & Gas Sector Deals, Kyari Assure IOCs

nnpc-no-dey-block-deals

Di group chief executive officer of di Nigerian National Petroleum Company Ltd, NNPC,  Mele Kolo Kyari, don tok say e no dey block deals by International Oil Companies (IOCs) contrary to speculations for di oil and gas sector.

Dis na as secretary general of di Organisation of Petroleum Exporting Countries (OPEC), Haitham Ghais don tok say di organization go require di full support and cooperation of President Bola Tinubu to assist Nigeria in meeting dia energy needs.

Speaking at di event, 2023 NOG Energy Week for Abuja, yesterday, Kyari tok say di NNPC no go block any deal even with competitors, as he challenge operators on how much of di aspirations of di 2012 divestment dem don meet.

 

FOR MORE NEWS: My boss der recuperating well – Ondo Ag Gov

 

Di 22nd edition of di NOG Energy conference get di theme, “Powering Nigeria’s Sustainable Energy Future”

Also, NNPCL last year secure an injunction from an Abuja high court. Dat one restrain di sale of shares of ExxonMobil Nigerian units to any third party.

However, Kyari tok yesterday say di company no get hand in scuttling divestment plans of multinational oil companies.

You fit go read di tori as Kyari yarn say NNPC no dey block deals…READ MORE