fbpx
May 18, 2024

“Why I disappear from Nollywood” – Actor, Nonso Diobi don open up

nonso-diobi-don-open-up

Popular Nollywood actor, Nonso Diobi, don open up about di reason behind hin long absence from di Nigerian entertainment scene.

Di 46-year-old actor, wey be well-known figure for di film industry for over a decade and wey don star for different blockbuster movies before hin take long break, share di tori inside recent interview with HipTV.

He explain say hin take time off to acquire more knowledge and expand his skills so dat hin go fit bring something new and exciting to hin fans.

 

FOR MORE NEWS: “You call me your daughter but sleep with me every night” – Bobrisky ex-PA, Oye Kyme don drag him

 

As hin dey tok for di interview, Nonso reveal say hin transition from acting to filmmaking, directing and producing hin own movies.

In addition, hin yarn say hin get two movies wey hin dey work on.

You fit go read di tori as Nonso Diobi don open up …READ MORE