fbpx
May 18, 2024

“You call me your daughter but sleep with me every night” – Bobrisky ex-PA, Oye Kyme don drag am out

oye-kyme-allegations-against-bobrisky

Nigerian crossdresser Bobrisky former personal assistant, Oye Kyme, don drop new allegations against Bob.

Oye Kyme, wey neva stop to call Bobrisky out since dem part ways in 2021, appear like person wey get plenty matter wey she neva comot from her chest.

Taking to her Instagram stories on Wednesday night, she reveal fresh details about her relationship with her former boss.

 

FOR MORE NEWS: “Keep it”- Sina Rambo wife don put up wedding ring for giveaway, she announce divorce

 

Di Ivorian post old video of dem together wey Bobrisky call her hin daughter.

However, she point out say di “daughter-mother” relationship na to deceive pipo. According to her, even as Bobrisky dey call her hin daughter, dem dey always engage in intimate activities on daily basis.

You fit go read di tori of Oye Kyme allegations against Bobrisky…READ MORE