fbpx
April 20, 2024

Naira redesign: Pipo with illegal money under soil go get problem’ – Buhari backs

0
Buhari-naira-note

President Muhammadu Buhari, on Sunday, support di decision of di Central Bank of Nigeria, CBN, to launch new designs of di naira denominations.

Buhari yarn say Nigerians with illegal money wey dem bury inside ground go get problems with di new naira notes.

Hin still assure Nigerians say dem go gain when CBN launch di new naira notes.

Remember say di CBN Governor, Godwin Emefiele don announce di launch of the redesigned naira notes on Friday.

Emefiele yarn say di new notes go dey launched on December 15, 2022.

YOU GO LIKE READ: 9 Tips to Stay Productive at All Time

Emefiele say di new currencies wey dem go launch na N1,000, N500 and N200 notes.

But, di president say Nigerians with honest businesses no go get any problem with di latest measure.

Enter DailyPost go find di remaining tori…READ MORE

For more News: Singer Skales Advise say make pipo no go marry person wey no get heart.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *