fbpx
April 24, 2024

Ayu: you are ungrateful fellow – Wike

0

Rivers State Governor, Nyesom Wike,don lambast di National Chairmo of  PDP Senator Iyorchia Ayu, over di tok tok wen hin tok to Benue State Governor, Samuel Ortom.

Base on say Ayu tok say hin get di power to stop Ortom’s senatorial ambition and other pipol wen dey eye various positions.

U FIT ALSO READ Ortom,and gang una too small for me to deal with – Ayu

Wike,yarn tori pipolin on sunday for hin private residence for Rumiprikon inside Obio/Akpor Local Government.

Him tok say why Ayu of all pipol go be di one wen go speak against Ortom why him,

As Ayu don turn Chairman now him wan con dey claim broz,

Wike,tok say Ayu dey yarn say nobody fit sack am,dat one na small pikin tok bi dat

Nobody tok say make dem sack am di only i issue bi say Ayu no dey hear word

Wike tok say if Ayu no understand wetin dey inside di party constitution make him call ppol make dem interpret am give am

Di Constitution tok say “there must be zoning for elective and political offices”

Presidential candidate and di party national chairman no fit come from di same zone

To read di full tori CLICKHERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *