fbpx
March 29, 2024

Obi dey yarn say make Nigerians no accept presidency by proxy.

0

The Obi-Datti Media Campaign office don advise Nigerians say make dem no answer people wey wan use proxy vote take rule over the affairs of the nation. This proxy vote wey dem dey talk about na the kain vote wey be say you go tell person make hin vote for you when you no dey around. All this one fit lead to Magu Magu when the election start.

YOU GO LIKE READ: 11 Home Safety Tips to Keep Your Family Safe

The campaign office yarn the tori in response to the challenge wey dem throw give  Labour Party Presidential Candidate, Mr. Peter Obi,  by the Minister of State for Labour, Festus Keyamo SAN. He ask Obi son make hin organize better campaign rally for hin state Anambra, just like wetin the Seyi Tinubu, do for hin papa for Lagos, APC flag bearer son .

The tori dey inside Vanguard…click here go read the remaining tori…READ MORE

For other News: Ecological Funds: Make una no turn flood matter to politics

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *