fbpx
April 29, 2024

Obi’s endorsement: I bin no mock Atiku – Wike

nyesom-wike-don-announce-hin-plan-for-ayu-pdp

Governor Nyesom Wike of Rivers State don deny say hin mock di presidential candidate of di Peoples Democratic Party, Atiku Abubakar over Olusegun Obasanjo endorsement of di presidential candidate of di Labour Party, Peter Obi.

Wike yarn say hin comments about Obi endorsement by Obasanjo instead of Atiku na out of concern.

Di governor make di comments as hin dey flag off new road project for Obio Akpor Local Government Area of Rivers State on Tuesday.

FOR MORE NEWS: Water scarcity: Obasanjo, Daniel don strike business deal for Ogun

Wike say hin bin first “pray” say Obasanjo go dey quiet because anything contrary go affect PDP.

As hin dey dismiss di claims of mocking Atiku, Wike say na only di pipo wey worry about di PDP na hin  love di party.

You fit go read di full tori…READ MORE