fbpx
April 29, 2024

South South Leader, Clark don endorse Peter Obi

South South Leader don Clark endorse Peter Obi

Ex-Federal Commissioner for Information and South-South Leader, Chief Edwin Clark, on Tuesday, endorse di Presidential Candidate of Labour Party, LP, Peter Obi for di forthcoming poll.

Clark, wey address Journalists for hin Asokoro residence, Abuja, announce di former Anambra governor as President of Nigeria, di country go dey more united.

FOR MORE NEWS: Obi’s endorsement: I bin no mock Atiku – Wike

According to am, di person wey go be di next President of di country must dey educated and experienced.  Hin stress say make dem allow South-East produce di next President of di country.

He insist say di zone get resourceful and educated people wey fit govern di country.

You fit go read more of di tori…READ MORE