fbpx
May 18, 2024

Devil don capture pipo wey dey do liposuction surgery – MFM founder, Olukoya

olukoya-sermon-on-liposuction-surgery

General Overseer of Mountain of Fire and Miracles Ministries, MFM, Daniel Olukoya yarn say devil no go waste time on pipo wey dey do liposuction surgery.

Olukoya tok dis one during hin sermon on Sunday.

He yarn say pipo wey dey do surgery dey tell God say dem no dey satisfied with wetin hin put there.

 

FOR MORE NEWS: Rivers government shut down AIT, Raypower operations

 

MFM Olukoya wey tok on liposuction surgery tok say when woman dey do surgery to expand dia buttocks, dem dey tell God say wetin hin put there no dey okay.

Also, hin tok say dem dey tell God say di thing wey hin put for dia chest no dey okay, and na why dem wan put dia own.

For hin sermon, hin tok say Devil no go waste time on di pipo wey dey do BBL, because hin don already capture dem.

You fit go read di tori…READ MORE