fbpx
May 6, 2024

Find another person, make we do engagement – Omoni Oboli dey tell Alexx Ekubo

omoni-oboli-advise-alexx-ekubo

Nollywood actress Omoni Oboli don advise her colleague Alexx Ekubo make hin find another woman wey hin go marry after di messy breakup with hin fiancee.

Remember say actor Alexx Ekubo and hin ex-fiancee, Fancy Acholonu make headlines for weeks after dia breakup and why dem go dia separate ways. Di former fiancee of Alexx Ekubo, Fancy make  series of allegations and also reveal some secrets about di actor.

Following di messy breakup between di former couple, actress Omoni Oboli advise Alexx Ekubo make hin find another woman so dat hin go marry.

FOR MORE NEWS: Excitement as Davido don break Apple Music record with album, “Timeless”

Dis conversation come about after Alexx comment on a funny post wey Omoni make as she dey ask her friends; Uche Jombo, Chioma Akpotha, Ufuoma McDermott, and others make dem get belle or marry in order for her to attend weddings and naming ceremonies.

Alexx Ekubo comment under di post playfully. He yarn say he don go through a messy divorce and na why hin no do engagement. Omoni kon advise am say make hin find another woman to marry because she ready to attend hin engagement.

You fit go read di full tori…READ MORE