fbpx
September 28, 2024

Actress, Omotola Ekeinde mark 45th birthday with jaw-dropping, ageless photos

omotola-ekeinde-45th-birthday

Nollywood actress, Omotola Jalade Ekeinde don set di internet on fire with her 45th birthday photos. Di mother of four, wey turn 45 on February 6, bin share jaw-dropping photos for her Instagram page. Also, as e be now, person no fit doubt am say Omotola no dey age at all.

As Omotola Ekeinde share di stunning photos to mark her 45th birthday, di movie star express how joyful she feel to turn a new age.

Last year, Omotola Ekeinde bin confirm her relocation overseas with her family.

FOR MORE NEWS: Omotola don relocate with her family go Hollywood.

For inside report, di actress reveal say she and her family don relocate go di US.

According to di publication, di actress and her family bin dey spotted during a church service for West Hollywood on Sunday, September 24.

When dem ask her weda she go do for holiday for di US, Omotola answer say she and her family dey live for US now.

You fit go see this tori…READ MORE