fbpx
May 3, 2024

Omotola Jalade Celebrates 46th Birthday, Congratulations Flow In

omotola-jalade-celebrates-46th-birthday-congratulations-flow-in

Fans and celebrities don send dia birthday wishes as veteran Nollywood actress, Omotola Jalade Ekeinde, turn 46 today.

Di mama of four share one fine foto for her Instagram page to celebrate her birthday. She write popular Bible verse for di caption and thank God for her new age. She write: “The race no dey always go to di swift, nor di battle to di strong, nor bread to di wise, nor riches to men wey sabi, nor favor to men wey get skill; but time and chance dey happen to all of dem. Thank you Lord for +1. 🙏🏽”

 

FOR MORE NEWS: ASUU dey prepare for anoda showdown with FG over unfulfilled promises

 

See some comments wey people drop:

chidimokeme write: “Oh My Goodness!!! Who let this goddess out of the fortress? 🔥🔥🔥🔥🔥 O’Sexy! Happy Birthday My Love ❤️ Keep blazing the trails. Have Fun and Enjoy Ur Moments Queen 👑🎉🎂🎁🎉🥂”

mayyuledochie yan: “Happy birthday to a diva! ❤️”

emmanuelabolanle talk: “Happiest birthday beautiful momma💞, You are a carrier of Blessings, May your shine never dim. May you never know shame, your children are forever blessed😍❤️🔥🔥🔥”

djgosporella write: “Nor beauty to them wey dey do makeup and go under the knife but to her wey God don bless with am😍. HAPPY BIRTHDAY ageless @realomosexy.Ah ah!😍 God bless your new season in good health and more freshness,amen.🔥🔥🔥🔥🔥”

You fit go read see di tori as Omotola Jalade turn 46…READ MORE