fbpx
May 4, 2024

“E don reach 10 months since I see my pikin” – Do2dtun lament as hin call out ex-wife

on-air-personality-do2dtun-dey-lament

On-air personality Kayode Ojuolape Oladotun, wey also dey known as Do2dtun for Nigeria, dey lament say hin neva see hin children. Hin criticize hin separated wife as hin claim say na her hand work be dat.

Omotayo, di sister of popular artist D’banj and di wife of Do2dtun, file for divorce in 2022 due to forced abortion, domestic abuse, and emotional abuse.

On January 16, FCID contacted Do2dtun to ask about di claims.

Do2dtun express regret because hin neva see hin two children for di past ten months.

Hin tell dem how much hin miss hin children and hin advise single mothers make dem no keep dia pikin away from dia papa.

 

FOR MORE NEWS: “Di male Bob better” – Viral photo of Bobrisky wey dress as man stir reactions

 

Also, Do2dtun tok about di slowed legal process, and hin yarn say lies and deception no go break am but all hin want na time to be with hin children.

Speaking on the occasion of the 2023 Father’s Day celebration on Sunday, Do2dtun wrote:

“Today marks a whole year since they snuck that video to me and 10 months since I set my eyes on you. I miss you so much. No amount of lies, games, deceit or slowed legal process can break me. Fife and Fiore, Daddy just wants his time with you like he deserves but they deny it; disobey the law cos they are scared, cowards and immature.

He add say every child need to dey see dia papa and dia mother.

You fit go read di tori see di full gist of wetin On-air personality Do2dtun tok as hin dey lament…READ MORE