fbpx
April 25, 2024

Only Tinubu fit take Nigerians to di promise land – Yusuf Idris

0

Di Zamfara chapter of the All Progressives Congress (APC) tok say dia presidential candidate, Asiwaju Bola Tinubu na him bi di only persin wen fit take Nigeria to di promised land

If moses fit part di red sea,still take di children of Israel to di promise land,Tinubu self fit do di same.

U FIT ALSO READ Elect Tinubu secure Nigeria future – APC Professional council dey advise youths

Alhaji Yusuf Idris, di Publicity Secretary of the chapter yarn dis one for one interview on Wednesday for Abuja.

”hin tok say If Nigerians fit elect Tinubu, many many changes go sele for di country

According to di APC spokesperson, Tinubu na persin wen get sense and hin reay to give deeper approach to di economic system of Nigeria.

Tinubu get di ability to continue on di good achievements of President Muhamamdu Buhari and even do pass am.

Just because every good papa go want make hin son do pass wetin hin do wen hin still dey dat position

Chop make i chop na hin bi baba tinubu motto, base on say baba na persin wen no dey greedy,na wetin idris yarn bi dat.

To eead di full tori CLICKHERE

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *